IQUAIBOM AKPAN MEX

akeasy

Enterprising team player.
I love the WORD and detest laziness.
I am a born helper:always looking out for someone who needs help.



Travel Blog Posts


My style

Published: November 29th 2007Africa » Nigeria
akeasy icon
akeasy
November 29th 2007

Welcome to my page. I want to do something different with this page. My yarns would be in pidgin English. For those who will want to learn pidgin English this would be a good avenue. About mysel: Dem born me some 35years ago. I be hussler. I sabi my job well well. I go skool for Unifasiti of NAIJA for Nsukka. I learn Matimatiks n Komputer 4 skool. I dey travel like river. I sabi speak Queens English,small Francais and i fit make some sentences 4 Chinese(shinko),Russian and Italo. I don go China,Japan,Ghana,Togo,Hong Kong. I go still travel this month. 4 Naija where I dey base,e no easy.I no dey sidon one place. I get business 4 Ibadan,Akure,Benin,Lagos,Uyo,Enugu n any place wey clients dem dey. I dey gum poetry well well. 4rm time to time I ... read more






Tot: 0.035s; Tpl: 0.001s; cc: 3; qc: 30; dbt: 0.0226s; 1; s:notus w:www (50.28.61.183); sld: 1; ; mem: 1.3mb