My style

Africa » Nigeria
November 29th 2007

Published: November 29th 2007
 
 


Mouse: 0,0
Untitled
Total Distance:
0 km
0 miles
Map Title:
Map Notes:

Welcome to my page.
I want to do something different with this page.
My yarns would be in pidgin English.
For those who will want to learn pidgin English this would be a good avenue.

About mysel:
Dem born me some 35years ago.
I be hussler.
I sabi my job well well.
I go skool for Unifasiti of NAIJA for Nsukka.
I learn Matimatiks n Komputer 4 skool.
I dey travel like river.
I sabi speak Queens English,small Francais and i fit make some sentences 4 Chinese(shinko),Russian and Italo.
I don go China,Japan,Ghana,Togo,Hong Kong.
I go still travel this month.
4 Naija where I dey base,e no easy.I no dey sidon one place.
I get business 4 Ibadan,Akure,Benin,Lagos,Uyo,Enugu n any place wey clients dem dey.
I dey gum poetry well well.
4rm time to time I go dey drop una some of my poetic lyrics.
Make I yarn una say make una dey send contributions becos plenty dey to talk about.
Make una maintain until I get yarns 4 una.
Naija sweet no be small.


IQUAIBOM AKPAN MEX
Enterprising team player. I love the WORD and detest laziness. I am a born helper:always looking out for someone who needs help.... full info
Joined: November 19th 2007
Status: BLOGGER
Blogs: 1
Photos: 0
Forum posts: 0
Blog Options
[blog=223722][blogger=52918]

Nigeria
Nigeria mapNigeria flag
Following nearly 16 years of military rule, a new constitution was adopted in 1999, and a peaceful transition to civilian government was completed. The president faces the daunting task of rebuilding a petroleum-based economy, whose revenues have be...more info

Blogged From
Visited Countries

TravelBlog Awards






Comment on My style





Tot: 0.058s; Tpl: 0.005s; cc: 6; qc: 44; dbt: 0.028s; 1; s:eros w:www (173.193.202.105); sld: 6; ; mem: 940.2kb